BBC News, Pidgin - Home
Top Tori
Trump video wey show Barack Obama and wife as monkey generate backlash
US President Donald Trump don tok say im "no see" di part of di social media video wey show racist clip wey present Barack and Michelle Obama as apes.
Osun tighten security after Kwara massacre
Osun state govment say dem don step up security surveillance and coordination across di state border communities and neighbouring areas.
Who be di Russian general wey dem shoot plenty times for Moscow
Lt Gen Vladimir Alexeyev na senior figure for di main directorate of Russia military general staff.
Bitcoin price crash to lowest level since Trump take office
Di price of di digital currency don drop despite say President Donald Trump don show im support to di cryptocurrency publicly.
Trump hint on anoda strike if 'killing of Christians' kontinu for Nigeria, as military deny arrival of US troops
Donald Trump say di US military under im administration bin 'knock out' Islamic States (ISIS) for Nigeria sake of how dem dey attack Christians.
'Di armed men wey reach 100, burn houses and begin kill anytin wey dem see' – Eyewitnesses tok about 'Kwara massacre'
Eyewitnesses of Woro community attack for Kwara state don tell BBC how di attack happun on Tuesday.
Di 22 grounds wey Nnamdi Kanu give as reason to appeal im conviction by di Federal High Court
Nnamdi Kanu, leader of di separatist group Ipob, bin represent imsef for di most part of im terrorism trial bifor court later sama am life imprisonment.
Court give reason why e reduce Ghana former fetish priestess 'Agradaa' jail term from 15 years to 12 months
Di high court for Ghana rule Agradaa im 15-year jail term be excessive, so dem reduce am to 12 months wit hard labour.
Ginger Me
Special Tori
Inside di sheabutter museum wey dey heal pipo and showcase Ghana heritage
IShowSpeed receive traditional healing massage from for di sheabutter museum wen e visit Ghana as part of im Africa tour.
Wetin dey happun wit di Electoral Act amendment wey concern electronic transmission of results from polling units?
Di Nigeria House of Representatives don set up one nine-man committee wey go review di Electoral Act (Amendment) Bill wey di Nigerian Senate pass.
Pesin wey dem stab, kill na 'UK based Nigerian student' Khaleed Oladipo - Authorities confam
Khaleed Oladipo, 20, from London, die for hospital for Leicester on Tuesday, police tok.
Wetin we know about di kidnap of NBC News anchor Savannah Guthrie mother
Days don pass since 84-year-old Nancy Guthrie disappear for middle of night from her house for Arizona.
Gunmen reportedly kill ova 100 pipo for Kwara state
Di attack wey occur late Tuesday for Woro and Nuku communities dey come afta di military recently carry out operations for di area against wetin dem call "terrorist elements".
'Wetin Senate do no be Electoral reforms, na betrayal of public trust' – Yiaga react to di electoral amendment
Inec chairman Joash Amupitan bin dey concerned say di amendment of di Electoral Act get plenti delays.
Seven million cancers yearly dey preventable as report list contributors to more dan 18 million cancer cases
Scientists tok say powerful opportunity dey to save lives becos nearly 40% of cancers dey preventable.
Gospel legend Ron Kenoly die at 81
Im music director Bruno Miranda confam im death on top di singer official Instagram account.
BBC News Pidgin now dey on Whatsapp
No dull yoursef, be di first to get latest tori, analysis, exclusive interviews and ogbonge coverage of Nigerian and International news from BBC News Pidgin, straight to your Whatsapp.














































